Connect with us

Celebrity

“I hear say na h!v A!ds k!ll DeeOne Mama, him Papa been dey r@pe small small boys”- Phyna F!res back at Deeone

Published

on

Reality tv star, Phyna, has replied DeeOne after he jokingly stated that he slept with her dad.

Phyna has responded by saying Deeone’s mum died of Aids, while his father r@ped young boys.

"I hear say na h!v A!ds k!ll DeeOne Mama, him Papa been dey r@pe small small boys"- Phyna F!res back at Deeone

Phyna tweeted:

Na today them dey cause person papa and mama…..as an edo girl r nor dey enter……i hear say na hiv aids kill dee one mama o…..then the papa been dey rape small small boys plus deeone himself…..thats why first he is looking like an empty gallon, and mouth like vacuum cleaner wey e take dey suck men waka about…..so i hear say na so dem catch am sef kill am……now see deeone don continue him parents shameful life….chai i hope my papa pay you well…..because if broke and hungry was a person

"I hear say na h!v A!ds k!ll DeeOne Mama, him Papa been dey r@pe small small boys"- Phyna F!res back at Deeone

Some reactions to Phyna’s tweet:

@imisi

If you are still a fan of this classless girl? At this point you need psychological re evaluation 💯

@skeshmakanaki

Phyna I can swear with all my life dat nobody offered you any money for knacks cause you too dey lai for attentio

@binbanbo
If his gay , guess his better than you , you are razz and you run mouth like tap water ! Rest he no funny

 

@efedeborah

Now Innocent parents don chop !nsul+ because of pikin wey no gree mind him business

 

@shakarel

Ban BBN let’s have peace

 

@msleemart

This both of them are 2 peas in a pod and they need to wrap it up this is extremely appalling !

 

@mizkimora

This 2024,make Una no dey do this online dr@gs!! If person too vex you,pick location and record am live!! Make Una f!get am out this year. We are tired of writeups 😒😒

 

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.

< /div>
error: Content is protected !!
Copy link
Powered by Social Snap