Connect with us

Celebrity

“I Don’t Exchange Words With Married Woman Wey Spread Like 3rd Mainland Bridge K*ss & Squeeze Man For Bbnaija “- Uche Maduagwu Fires Back At Tega

Published

on

Days after reality TV star, Tega Dominic slammed Uche Maduagwu for dragging her friend, Boma, he has fired back at her.

 

 

 

Uche Maduagwu wrote:

 

Abeg carry your olodo body comot, I do not exchange words with married women wey dey kiss man for Bbnaija 6, your own spiritual yamayama get honorary degree pass Tiwa…..the only Dominic I know will never kiss another man on national TV after her marriage, na my God fearing colleague, Rita Dominic, so it’s better for me to chop slap than seeing person irawo Kissing boma…..the same ex-housemate wey kiss, romance and squeeze you like bitter leaf for Bbnaija,  nor go ever allow person do same to his wife, thank God you get wonderful husband wey cover your shame….if na husband materials like Jim them, you for use extra large bag ship your load to your papa house…….”

 

 

Read his full writeup in screenshots below:

 

 

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.

< /div>
error: Content is protected !!
Copy link
Powered by Social Snap