Published
4 years agoon
Controversial actor , Uche Maduagwu has sent an advise to big brother naija shine ya eye winner, Whitemoney .
Uche Maduagwu wrote:
“Forget music and focus your energy and little money in cooking business . Na the 30 million naira wey dey your hand dey make all the bend down select ladies dey ask you out, Whitemoney Ji Ma Sun”
” Dear Whitemoney, you no dey destined for music, borrow wisdom from based on logistics ambassadors, just because #Laycon make am for #music no mean say music NA agege #bread. In 2009 I told #Davido nations will celebrate his talent, today #African president not only turn #taxi driver to carry am from airport recently, he now borrow dem money #video”