As I dey like this it is hard for any woman to understand me because man is very complicated and I know it for a fact. It is one of the reasons I respect this woman right here. Some madness wey una no go fit tolerate, she don use am clean mouth and try to make me a better man and for that, I am utterly grateful. Today is her birthday and I’m not sure what gift to get her because every gift no reach. So guys, join me and say a prayer for her. 🙏🏽
.
Happy birthday my ❤️ 🎂🍾🎊