Portable u just started ur career, u don’t have an evergreen song yet; Winning a Grammy should be the least of ur priorities right now. Make a name for urself first, so u don’t end up a one-hit wonder. Mind u, Grammy is just an ordinary award, it doesn’t prove talent or success.
@sekani
You No fit even win ikoyi or surulere award not to talk of headies…… Grammy far from u and your household 😂
@whocare
Rest abeg.. na free? 😂 if to say dem dey distribute am sef e no fit reach ur side. wetin you dey sing abeg. music wey person no fit meditate on.