” Una don remember now?I got this on our Twitter page because the page wey we post destiny gist that time on IG,Instagram don disable am but trust Twitter now,E no Dey ever disappoint🤣🤣I come in peace,As a matter of fact this girl dey knack oga belema oil brother too which made oga and him brother fight dirty then wey belema say him brother carry company money chop,Destiny,Oooin you are doing well baby.”